Friday 29 January 2016

When Bingo Died



Who knew any Nigerian could be so pained by the death of a dog? After all, some Nigerian tribes even slaughter dogs to make a delicacy. How then could this poor man mourn the death of his dog so deeply to the extent that he is waiting for the same death that killed his dog to come kill him too? You will need to hear from the horse's mouth.

Dem say lassa fever don dey garri after I buy half bag for house...I come say make I test am if na true, I soak garri put milk inside cum give my dog Bingo, make him first test am. 45mins later, bingo still dey waka, dey jolly. Nai i drink my own. After i don drink am finish, my gateman run come tel me say bingo don die!

Eewo! I run enter house, begin drink full gallon of palm oil for my belle, chop 22 bitter kola wit 3 long bitter leaf stem, chop walnuts with the shell no time to crack, swallow moringa with aloe vera as treatment combo. Garlic and onions be like sweet for my mouth. I come dey sweat as if na oven be my bedroom. I dey think say my life don finish. I come outside. Na dat time my gate man com they tell me say the driver wey kill bingo wan come beg me! If na u, wetin u go do the gate man?

Please, do not laugh alone. Share the fun - and stay aware from raw garri!


Cover image via Boredpanda.com

No comments:

Post a Comment

Hi there, thanks for stopping by to read this, I hope you enjoyed it. Please feel free to share your views.